protest

Naija

Etymology

From: English protest

Pronunciation1

  • pròtês

Play Play

Pronunciation2

prótês


Noun

  • Di protest for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o!  — (The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)

Synonyms

Translation

  • English: protest

Verb

Sey person or people blood begin hot ontop matter and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels.

  • As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na protest both for street and ontop social media.  — (Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)

Synonym

Translation

  • English: protest