Difference between revisions of "butu"
| (9 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: Urhobo ''butu''-Make person kneel down greet person | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bùtú | * bùtú | ||
<sm2>Pcm-ng-butu.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-butu.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-butu.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-butu.m.ogg</sm2> |
| − | === | + | ===Verb=== |
| − | + | ====Intransitive==== | |
| − | + | * Make person bend down take greet person wey e dey respect. | |
| − | + | :* {{ux|dv|You no '''butu''' when you dey greet me. |(, You didn't bow when you greeted me.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| If all di [[brah]] dem show, '''butu''' give dem. | (If the seniors come, bow as you greet them.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | === | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''bow'' |
Latest revision as of 16:49, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: Urhobo butu-Make person kneel down greet person
Pronunciation
- bùtú
Verb
Intransitive
- Make person bend down take greet person wey e dey respect.
- You no butu when you dey greet me. — (, You didn't bow when you greeted me.)
- If all di brah dem show, butu give dem. — (If the seniors come, bow as you greet them.)
Translations
- English: bow