Difference between revisions of "go come"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 5: Line 5:
 
From: English ''go'' and ''come''
 
From: English ''go'' and ''come''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
gȏkɔ̀m
+
* gókɔ̂m
 +
<sm2>Pcm-ng-go come.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-go come.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
 
#Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
 
#Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
−
#:*{{ux|dv| E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass ''e go better for you'' '''go come'''? |(NSC_2021, Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)}}
+
#:*{{ux|dv| E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass ''e go better for you'' '''go come'''? |(Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)}}
 
#Sey matter don dey get as e be.
 
#Sey matter don dey get as e be.
−
#:* {{ux|dv| Dis na correct [[gen]], no be '''go come''', e go work well. |(NSC_2021, This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis na correct [[gen]], no be '''go come''', e go work well. |(This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying buying it will work well.)}}
−
#:* {{ux|dv| Di mechanic matter don turn '''go come'''. |(NSC_2021, The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di mechanic matter don turn '''go come'''. |(The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)}}
  
 
===Translation===
 
===Translation===
 
English: ''Journey mercies'', ''drawn-out''
 
English: ''Journey mercies'', ''drawn-out''

Latest revision as of 18:53, 29 February 2024

Naija

Alternative form

gocome

Etymology

From: English go and come

Pronunciation

  • gókɔ̂m

Play


Verb Phrase

  1. Make person reach where e from comot well as e take comot di place.
    • E get prayer wey your mama go pray for you wey go big pass e go better for you go come?  — (Can your mother pray a better prayer for you than it will be well with you, journey mercies?)
  2. Sey matter don dey get as e be.
    • Dis na correct gen, no be go come, e go work well.  — (This generator is good, it's not what you'll have to go back and forth for after buying buying it will work well.)
    • Di mechanic matter don turn go come.  — (The issue with the mechanic is becoming drawn-out.)

Translation

English: Journey mercies, drawn-out