Difference between revisions of "peppersoup"
(→Naija) |
|
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |
(No difference)
| |
Latest revision as of 14:39, 2 July 2021
Naija
Etymology
From English: pepper and soup
Pronunciation
- pɛ̀pɛ̀sûp
Noun
- Na soup wey de dey cook with plenty pepper, wey go get fish or meat inside.
- Pepper soup dey do. — (LAG_38_Elections_DG__139, Pepper soup is ready.)
- Eh we get pepper soup. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__123, Yes, we have pepper soup.)
Related forms
Translation
- English: pepper soup