soup

Naija

Etymology

From English: soup

Pronunciation

  • sûp

Play Play


Noun

  • Wetin de dey cook wey de dey use chop swallow.
  • Di name of di soup na ofe nsala.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__11, The name of the dish is ofe nsala.)
  • When them cook finish, every person go bring plate of fufu and soup for her husband.  — (katakata__410, After cooking, everyone will bring a plate of fuu and soup for her husband.)
  • And e no go make di soup sweet.  — (NST_cleaned__35880, It will make the soup delicious.)

Related forms

Translations

  • English: soup