Difference between revisions of "bow"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From English:'' bow'' | From English:'' bow'' | ||
===Pronunciation 1=== | ===Pronunciation 1=== | ||
− | * | + | * bô |
<sm2>Pcm-ng-bow.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bow.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bow.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bow.m.ogg</sm2> | ||
Line 10: | Line 10: | ||
* Weapon wey de dey take shoot arrow. | * Weapon wey de dey take shoot arrow. | ||
:* {{ux|dv| E also sabi the tree wey good pass to make '''bow'''. |(katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)}} | :* {{ux|dv| E also sabi the tree wey good pass to make '''bow'''. |(katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| I shoot di ting '''bow''', and arrow, di ting no go enter. |(NST_cleaned__37745, I Shot at it using a bow and an arrow, but it didn't penetrate.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[bow leg]] | * [[bow leg]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''bow'' | * English: ''bow'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Pronunciation 2=== | ===Pronunciation 2=== | ||
− | * | + | * báò |
<sm2>Pcm-ng-bow2.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bow2.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-bow 2.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make dem respect person. | * Make dem respect person. | ||
:* {{ux|dv| If you see as di man take rotate di motor, you go '''bow'''. |(If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)}} | :* {{ux|dv| If you see as di man take rotate di motor, you go '''bow'''. |(If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)}} | ||
* Make person shock. | * Make person shock. | ||
− | :* {{ux|dv| When you see di babe, you go '''bow'''. |(When you see the girl, you will be | + | :* {{ux|dv| When you see di babe, you go '''bow'''. |(When you see the girl, you will be very impressed.)}} |
* Make person dey bend like sey e dey greet. | * Make person dey bend like sey e dey greet. | ||
:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to different people. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)}} | :* {{ux|dv| We dey '''bow''' to different people. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Better dey if you fit just '''bow'''.|(NST_cleaned__39656, )}} | + | :* {{ux|dv| Better dey if you fit just '''bow'''.|(NST_cleaned__39656, There are good tidings in stock for you if you could pay homage.)}} |
* Make dey worship person or someting. | * Make dey worship person or someting. | ||
:* {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)}} | :* {{ux|dv| We dey '''bow''' to people wey dey lie to us, we dey '''bow''' to traditionalists, we dey '''bow''' to different people, all, because we want money. |(NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| This one come make dem '''bow''' down for Jesus. |(jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus. | + | :* {{ux|dv| This one come make dem '''bow''' down for Jesus. |(jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[bend]] | * [[bend]] |
Latest revision as of 19:47, 27 February 2024
Naija
Etymology
From English: bow
Pronunciation 1
- bô
Noun
- Weapon wey de dey take shoot arrow.
- E also sabi the tree wey good pass to make bow. — (katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)
- I shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter. — (NST_cleaned__37745, I Shot at it using a bow and an arrow, but it didn't penetrate.)
Related form
Translations
- English: bow
Pronunciation 2
- báò
Verb
- Make dem respect person.
- If you see as di man take rotate di motor, you go bow. — (If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
- Make person shock.
- When you see di babe, you go bow. — (When you see the girl, you will be very impressed.)
- Make person dey bend like sey e dey greet.
- We dey bow to different people. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
- Better dey if you fit just bow. — (NST_cleaned__39656, There are good tidings in stock for you if you could pay homage.)
- Make dey worship person or someting.
- We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money. — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
- This one come make dem bow down for Jesus. — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship