Difference between revisions of "so"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
| (13 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | === | + | ===Etymology1=== |
| − | From English | + | From: English ''so'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
# Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be. | # Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be. | ||
| − | #:* {{ux|dv|Na '''so''' de do am. |(NST_cleaned__20831, | + | #:* {{ux|dv| Na '''so''' de do am. |(NST_cleaned__20831, So that's how they did it.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Na '''so''' dem talk | + | #:* {{ux|dv| Na '''so''' dem talk |(NST_cleaned__26044, So that's what they said.)}} |
| − | # As people take dey. | + | # As someting or people take dey. |
| − | #: {{ux|dv|To see original Beetle fit dey hard now, but no be '''so''' for Ethiopia. |(bbc__94353, | + | #: {{ux|dv| To see original Beetle fit dey hard now, but no be '''so''' for Ethiopia. |(bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do '''so'''. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing.)}} | + | #: {{ux|dv| Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do '''so'''. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)}} |
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''so'' | ||
| − | + | ===Etymology2=== | |
| − | + | From: English ''so'' | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | + | ===Pronunciation=== | |
| − | + | * sóō | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-.f.ogg</sm2> | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-.m.ogg</sm2> | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | === | ||
| − | * | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | === | + | ===Conjunction=== |
| − | + | * Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk. | |
| + | :* {{ux|dv| '''So''' dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Take do, eh... take cook di soup '''so''' dat di thing go dey thick. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|'''So''' we just need justice '''so''' pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence. |(bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''so'' | * English: ''so'' | ||
Latest revision as of 17:55, 21 December 2022
Naija
Etymology1
From: English so
Pronunciation
- sô
Adverb
- Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be.
- Na so de do am. — (NST_cleaned__20831, So that's how they did it.)
- Na so dem talk — (NST_cleaned__26044, So that's what they said.)
- As someting or people take dey.
- To see original Beetle fit dey hard now, but no be so for Ethiopia. — (bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)
- Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do so. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)
Translation
- English: so
Etymology2
From: English so
Pronunciation
- sóō
Conjunction
- Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.
- So dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)
- Take do, eh... take cook di soup so dat di thing go dey thick. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)
- So we just need justice so pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence. — (bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)
Translations
- English: so