so

Naija

Etymology1

From: English so

Pronunciation

Play


Adverb

  1. Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be.
    • Na so de do am.  — (NST_cleaned__20831, So that's how they did it.)
    • Na so dem talk  — (NST_cleaned__26044, So that's what they said.)
  2. As someting or people take dey.
    To see original Beetle fit dey hard now, but no be so for Ethiopia.  — (bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)
    Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do so.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)

Translation

  • English: so

Etymology2

From: English so

Pronunciation

  • sóō


Conjunction

  • Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.
  • So dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting.  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)
  • Take do, eh... take cook di soup so dat di thing go dey thick.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)
  • So we just need justice so pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence.  — (bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)

Translations

  • English: so