Difference between revisions of "wit"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 15: | Line 15: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
# Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting. | # Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Even di oder day sef, I go party '''wit''' my madam.| (Even the other day, I went to a party with my wife.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Na Banga dey go '''wit''' starch pass. |( | + | #:* {{ux|dv| Na Banga dey go '''wit''' starch pass. |(Banga soup is most complementary with starch.)}} |
− | # dey support person or someting. | + | # Make de dey support person or someting. |
− | #:* {{ux|dv| Noting dey happen, we dey '''wit''' you | ( | + | #:* {{ux|dv| Noting dey happen, we dey '''wit''' you.|(There is no issue, we are with you.)}} |
− | #:* {{ux|dv| You dey shout sey people wey dey '''wit''' you pass people wey dey fight you. Who even dey '''wit''' you sef? |( | + | #:* {{ux|dv| You dey shout sey people wey dey '''wit''' you pass people wey dey fight you. Who even dey '''wit''' you sef? |(You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''with'' | * English: ''with'' | ||
===Conjunction=== | ===Conjunction=== | ||
− | * Word wey de dey use shows sey one join anoder ting. | + | * Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting. |
− | :* {{ux|dv| Me '''wit''' my oga follow go dat place. | ( | + | :* {{ux|dv| Me '''wit''' my oga follow go dat place. | (My Boss and I went to that place.)}} |
− | :* {{ux|dv| Make you '''wit''' am come di party now. |( | + | :* {{ux|dv| Make you '''wit''' am come di party now. |(Come to the party with him.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''and'' | * English: ''and'' |
Latest revision as of 20:27, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: with
Pronunciation
- wìt
Preposition
- Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
- Even di oder day sef, I go party wit my madam. — (Even the other day, I went to a party with my wife.)
- Na Banga dey go wit starch pass. — (Banga soup is most complementary with starch.)
- Make de dey support person or someting.
- Noting dey happen, we dey wit you. — (There is no issue, we are with you.)
- You dey shout sey people wey dey wit you pass people wey dey fight you. Who even dey wit you sef? — (You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)
Translation
- English: with
Conjunction
- Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting.
- Me wit my oga follow go dat place. — (My Boss and I went to that place.)
- Make you wit am come di party now. — (Come to the party with him.)
Translation
- English: and