wit

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: with


Pronunciation

  • wìt

Play Play


Preposition

  1. Word wey de dey use show sey person follow anoder person or someting.
    • Even di oder day sef, I go party wit my madam.  —  (Even the other day, I went to a party with my wife.)
    • Na Banga dey go wit starch pass.  — (Banga soup is most complementary with starch.)
  2. Make de dey support person or someting.
    • Noting dey happen, we dey wit you.  — (There is no issue, we are with you.)
    • You dey shout sey people wey dey wit you pass people wey dey fight you. Who even dey wit you sef?  — (You are making a scene that the people who are supporting you are more than the people who are against you. Who is even supporting you?)

Translation

  • English: with

Conjunction

  • Word wey de dey use shows sey one ting join anoder ting.
  • Me wit my oga follow go dat place.  —  (My Boss and I went to that place.)
  • Make you wit am come di party now.  — (Come to the party with him.)

Translation

  • English: and