Difference between revisions of "kpali"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija==") |
|||
| (17 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | * [[pali]] | ||
| + | |||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | * From: Yoruba ''pali'' | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * kpálí | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-kpali.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-kpali.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | #Certificate wey person collect for school. | ||
| + | #:* {{ux|dv|I don collect my '''kpali''' for school. |(I have collected my certificate from the school.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|De no get '''kpali''' for di job dem dey do. |(They don't have certificate for the work they are doing.)}} | ||
| + | #Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo. | ||
| + | #:* {{ux|dv|De don give am '''kpali''' make im stay for obodo oyinbo. |(They have given him visa to travel abroad.)}} | ||
| + | |||
| + | |||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | * [[paper]], [[sabuke]] | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''license, certificate, visa''. | ||
Latest revision as of 13:02, 5 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Yoruba pali
Pronunciation
- kpálí
Noun
- Certificate wey person collect for school.
- I don collect my kpali for school. — (I have collected my certificate from the school.)
- De no get kpali for di job dem dey do. — (They don't have certificate for the work they are doing.)
- Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo.
- De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo. — (They have given him visa to travel abroad.)
Synonym
Translations
- English: license, certificate, visa.