kpali

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Yoruba pali

Pronunciation

  • kpálí

Play


Noun

  1. Certificate wey person collect for school.
    • I don collect my kpali for school.  — (I have collected my certificate from the school.)
    • De no get kpali for di job dem dey do.  — (They don't have certificate for the work they are doing.)
  2. Document wey person dey collect make dem stay for obodo oyinbo.
    • De don give am kpali make im stay for obodo oyinbo.  — (They have given him visa to travel abroad.)


Synonym

Translations

  • English: license, certificate, visa.