Difference between revisions of "pass"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(10 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-pass.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pass.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pass.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pass.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person | + | # Make person or someting waka follow one side. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Oga waka '''pass''' quick. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Abeg waka '''pass'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__171, Please pass through.)}} |
− | # Make someting | + | # Make person carry someting give anoder person. |
− | + | #:* {{ux|dv| Bros abeg help me '''pass''' dat salt come dis side. |(Bro please, hand over the salt to me.)}} | |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Di ting be sey JayJay sabi '''pass''' ball and e sabi dribble, and e still dey score. |(The thing is that JayJay can pass the ball, dribble and he also scores.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | ||
# Make time no dey for someting again. | # Make time no dey for someting again. | ||
#:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | #:* {{ux|dv| All the years wey '''pass'''. |(jw__1242, All the years that slipped away.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|As | + | #:* {{ux|dv|As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don '''pass''' already. |(Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)}} |
− | |||
− | |||
# Make person do well for exam. | # Make person do well for exam. | ||
− | #:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e ''pass''' all im exam. |( | + | #:* {{ux|dv| E no go fail dis year, because e '''pass''' all im exam. |(He won't fail this years, because he passed all his examinations.)}} |
# Make someting plenty. | # Make someting plenty. | ||
− | #:* {{ux|dv|''' | + | #:* {{ux|dv| Di people wey I see wey ekelebe carry '''pass''' twenty five'|(The people I saw who the police arrested were more than twenty five.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Di rice wey I buy today '''pass''' yesterday own. |( | + | #:* {{ux|dv| Di rice wey I buy today '''pass''' yesterday own. |(The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)}} |
− | #: {{ux|dv|Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)}} | + | #:* {{ux|dv| Who dey make moni '''pass''' for Nollywood? |(bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)}} |
− | ====Synonyms=== | + | ====Synonyms==== |
− | * play, kick | + | * [[play]], [[kick]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[fail]] | * [[fail]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Pass'' | * English: ''Pass'' | ||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (''De dey use am for sports'') | ||
+ | #:* {{ux|dv|Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect '''pass''' from di striker hammer in di second goal. |(bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)}} | ||
+ | # Wetin person dey collect wey be sey e go let am enter some kind place. | ||
+ | #:* {{ux|dv| You tink sey na to just wear suit dey speak grammar? If you no get '''pass''', de security go too beat beat you. |(You think all you'll have to do is just wear a suit and speak English eloquently? If you don't have a pass, you'll be beaten mercilessly.)}} | ||
− | + | ====Translation==== | |
− | === | + | * English: ''pass'', ''permit'' |
− | * | ||
− | : | ||
− | |||
− |
Latest revision as of 10:33, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English pass
Pronunciation
- pâs
Verb
- Make person or someting waka follow one side.
- Oga waka pass quick. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__175, Please move along quickly.)
- Abeg waka pass. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__171, Please pass through.)
- Make person carry someting give anoder person.
- Bros abeg help me pass dat salt come dis side. — (Bro please, hand over the salt to me.)
- Di ting be sey JayJay sabi pass ball and e sabi dribble, and e still dey score. — (The thing is that JayJay can pass the ball, dribble and he also scores.)
- Make time no dey for someting again.
- All the years wey pass. — (jw__1242, All the years that slipped away.)
- As you no gree finish quick, I no dey go again. Time don pass already. — (Since you did not get ready on time, I am no longer going. The time is already late.)
- Make person do well for exam.
- E no go fail dis year, because e pass all im exam. — (He won't fail this years, because he passed all his examinations.)
- Make someting plenty.
- Di people wey I see wey ekelebe carry pass' twenty five — (The people I saw who the police arrested were more than twenty five.)
- Di rice wey I buy today pass yesterday own. — (The rice I bought today is of a larger quantity than the one I bought yesterday.)
- Who dey make moni pass for Nollywood? — (bbc__100171, Who makes more money in Nollywood?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Pass
Noun
- Wetin de dey call wetin dey happen wey be sey person carry someting give anoder person. (De dey use am for sports)
- Na di same Messi dey involve for di next goal, after Dembele collect pass from di striker hammer in di second goal. — (bbc__70511, It was this same Messi that was involved in the next goal, after Dembele hijacked the ball and passed from the striker to scored the second goal.)
- Wetin person dey collect wey be sey e go let am enter some kind place.
- You tink sey na to just wear suit dey speak grammar? If you no get pass, de security go too beat beat you. — (You think all you'll have to do is just wear a suit and speak English eloquently? If you don't have a pass, you'll be beaten mercilessly.)
Translation
- English: pass, permit