Difference between revisions of "agbekpo"
(→Noun) |
|||
| (3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: Yoruba | + | From: Yoruba a ‘one’ gbe ‘carry’ epo ‘potty’ |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | Person wey dey carry shit water comot for soakaway wey don full | + | *Person wey dey carry shit water comot for soakaway wey don full. |
| − | :*{{ux|dv|Di man be '''agbekpo''' but e sabi [[baff up]] when e wear cloth for daytime. |( | + | :*{{ux|dv|Di man be '''agbekpo''' but e sabi [[baff up]] when e wear cloth for daytime. |(Although he is a night soil man, he dresses up very well during the day.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Latest revision as of 17:49, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba a ‘one’ gbe ‘carry’ epo ‘potty’
Pronunciation
- àgbékpò
Noun
- Person wey dey carry shit water comot for soakaway wey don full.
- Di man be agbekpo but e sabi baff up when e wear cloth for daytime. — (Although he is a night soil man, he dresses up very well during the day.)
Synonyms
Translations
- English: a night soil man