Difference between revisions of "am"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
−
Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about.   
+
# Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about.   
 
#:* {{ux|dv|See '''am'''! |(WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)}}
 
#:* {{ux|dv|See '''am'''! |(WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehen you go pour hot water on top '''am'''. |(IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehen you go pour hot water on top '''am'''. |(IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)}}
 
#:* {{ux|dv|Click on top '''am''' and press Manage ads settings. |(bbc__99599, Click the top and press Manage ads settings.)}}
 
#:* {{ux|dv|Click on top '''am''' and press Manage ads settings. |(bbc__99599, Click the top and press Manage ads settings.)}}
−
#:* {{ux|dv|You and '''am''' go come be friend. |(jw__27517, You and I shall be friends.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|I like di guy, I just like '''am'''. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)}}
 
#:* {{ux|dv|I like di guy, I just like '''am'''. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)}}
−
#:* {{ux|dv|''Wen l don [[gbab]] '''am''', l ask '''am''' say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin'' |(bbc__8586, After I apprehended him/her, I asked him/her why s/he did what s/he did but s/he kept mum.)}}
+
#:* {{ux|dv|Wen l don [[gbab]] '''am''', l ask '''am''' say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin. |(bbc__8586, After I apprehended him/her, I asked him/her why s/he did what s/he did but s/he kept mum.)}}
−
#word wey dey point go back to wetin de don already talk about for inside talk talk.  
+
#Word wey dey point go back to wetin de don already dey talk about for inside talk talk.  
−
#:* {{ux|dv|Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do '''am''' for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Alright, mister eh, this eh Facebook and everything that you are doing on computer, are you doing it for a specific set of people or it is a general thing - for both the young, the children and the adults?)}}
+
#:* {{ux|dv|Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do '''am''' for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult? |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Alright sir, now are your online activities on Facebook and other internet mediums meant for a specific or general audience that include both the young, children and adults?)}}
−
#:* {{ux|dv|Na only Jehovah you give '''am''', and na only '''am''' you promise to serve. |(jw__3566, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside '''am'''. |(bbc__1991, These crop of players are unique not only on the pitch but outside of it.)}}
−
#:* {{ux|dv|If we want worship Jehovah the way e want, we go use all our mind, and our power take love '''am''' and na only '''am''' we go worship. |(jw__3619, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside '''am'''. |(bbc__1991, __no translation__)}}
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[dem]]
 
* [[dem]]
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''him, her, it'', ''I, he, she'', ''dem'', ''there''
+
* English: ''him, her, it'', ''I, he, she'', ''them''

Latest revision as of 09:23, 14 February 2024

Naija

Etymology

From: English am

Pronunciation

  • àm

Play


Pronoun

  1. Word wey dey show for inside talk talk sey na man or woman or someting di talk talk dey about.
    • See am!  — (WAZP_02_Porico_M__63, See it/him/her.)
    • Ehen you go pour hot water on top am.  — (IBA_10_Recession_DG__29, Okay, you will pour hot water on it.)
    • Click on top am and press Manage ads settings.  — (bbc__99599, Click the top and press Manage ads settings.)
    • I like di guy, I just like am.  — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__73, I like the guy. I just like him.)
    • Wen l don gbab am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin.  — (bbc__8586, After I apprehended him/her, I asked him/her why s/he did what s/he did but s/he kept mum.)
  2. Word wey dey point go back to wetin de don already dey talk about for inside talk talk.
    • Okay oga now eh, dis eh Facingbook, and everyting wey you dey do for computer, you dey do am for a specific type of people, abi na general ting both di young, di children, di adult?  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__156, Alright sir, now are your online activities on Facebook and other internet mediums meant for a specific or general audience that include both the young, children and adults?)
    Dis group of players get special quality, not only ontop field but outside am.  — (bbc__1991, These crop of players are unique not only on the pitch but outside of it.)

Antonyms

Translations

  • English: him, her, it, I, he, she, them