gbab

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbâb

Play Play

Verb

  1. Sey person take force catch anoder person.
    • Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once.  — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)
  2. Sey person use wayo collect someting for person hand.
    • So pikin wey you no train well, na im go gbab you, come ask for ransom join again.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: catch, trick