Difference between revisions of "so"
(→Naija) |
|||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | === | + | ===Etymology1=== |
− | From English | + | From: English ''so'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* sô | * sô | ||
Line 14: | Line 15: | ||
#: {{ux|dv| To see original Beetle fit dey hard now, but no be '''so''' for Ethiopia. |(bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)}} | #: {{ux|dv| To see original Beetle fit dey hard now, but no be '''so''' for Ethiopia. |(bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)}} | ||
#: {{ux|dv| Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do '''so'''. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)}} | #: {{ux|dv| Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do '''so'''. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)}} | ||
− | + | ||
− | |||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''so'' | * English: ''so'' | ||
+ | ===Etymology2=== | ||
+ | From: English ''so'' | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * sóō | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-.m.ogg</sm2> | ||
===Conjunction=== | ===Conjunction=== | ||
Line 25: | Line 31: | ||
:* {{ux|dv| '''So''' dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)}} | :* {{ux|dv| '''So''' dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)}} | ||
:* {{ux|dv| Take do, eh... take cook di soup '''so''' dat di thing go dey thick. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)}} | :* {{ux|dv| Take do, eh... take cook di soup '''so''' dat di thing go dey thick. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)}} | ||
− | |||
:* {{ux|dv|'''So''' we just need justice '''so''' pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence. |(bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)}} | :* {{ux|dv|'''So''' we just need justice '''so''' pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence. |(bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''so'' | * English: ''so'' |
Latest revision as of 19:55, 21 December 2022
Naija
Etymology1
From: English so
Pronunciation
- sô
Adverb
- Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be.
- Na so de do am. — (NST_cleaned__20831, So that's how they did it.)
- Na so dem talk — (NST_cleaned__26044, So that's what they said.)
- As someting or people take dey.
- To see original Beetle fit dey hard now, but no be so for Ethiopia. — (bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)
- Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do so. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)
Translation
- English: so
Etymology2
From: English so
Pronunciation
- sóō
Conjunction
- Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.
- So dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)
- Take do, eh... take cook di soup so dat di thing go dey thick. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)
- So we just need justice so pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence. — (bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)
Translations
- English: so