Difference between revisions of "phone"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin dem dey use make call. | # Wetin dem dey use make call. | ||
− | #:* {{ux|dv| Since she start to dey use '''phone''', na im we no dey hear word. |( | + | #:* {{ux|dv| Since she start to dey use '''phone''', na im we no dey hear word. |(Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Di man dey use im '''phone''' take call im family for [[obodo oyibo]]. |( | + | #:* {{ux|dv| Di man dey use im '''phone''' take call im family for [[obodo oyibo]]. |(The man uses his phone to call his family abroad.)}} |
− | #:* {{ux|dv| E lock im '''phone''' make im wife for no fit read im message dem.|( | + | #:* {{ux|dv| E lock im '''phone''' make im wife for no fit read im message dem.|(He locked his phone so his wife won't be able to read his messages.)}} |
# Wetin dem dey use send text or mail. | # Wetin dem dey use send text or mail. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dem send am text for '''phone'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Dem send am text for '''phone'''. |(They sent him a text through his phone.)}} |
− | #:* {{ux|dv| When dem sack am, na '''phone''' dem use take send am message, dem no call am face to face. |( | + | #:* {{ux|dv| When dem sack am, na '''phone''' dem use take send am message, dem no call am face to face. |(When he was sacked, he was sent a dismissal text sent to his phone, not physical.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[telephone]] | * [[telephone]] | ||
Line 26: | Line 26: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey use someting [[call]] anoder person. | * Make person dey use someting [[call]] anoder person. | ||
− | :* {{ux|dv| I wan go '''phone''' my sister wey dey Lagos. |( | + | :* {{ux|dv| I wan go '''phone''' my sister wey dey Lagos. |(I want to phone my sister who stays in Lagos.)}} |
− | : {{ux|dv| Make you dey '''phone''' your papa and mama as you dey travel so o! |( | + | : {{ux|dv| Make you dey '''phone''' your papa and mama as you dey travel so o! |( Make sure you stay in touch with your father and mother as you're travelling.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[telephone]] | * [[telephone]] |
Latest revision as of 10:37, 5 June 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From :English phone
Pronunciation
- fôn
Noun
- Wetin dem dey use make call.
- Since she start to dey use phone, na im we no dey hear word. — (Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)
- Di man dey use im phone take call im family for obodo oyibo. — (The man uses his phone to call his family abroad.)
- E lock im phone make im wife for no fit read im message dem. — (He locked his phone so his wife won't be able to read his messages.)
- Wetin dem dey use send text or mail.
- Dem send am text for phone. — (They sent him a text through his phone.)
- When dem sack am, na phone dem use take send am message, dem no call am face to face. — (When he was sacked, he was sent a dismissal text sent to his phone, not physical.)
Related form
Translation
- English: telephone
Verb
- Make person dey use someting call anoder person.
- I wan go phone my sister wey dey Lagos. — (I want to phone my sister who stays in Lagos.)
- Make you dey phone your papa and mama as you dey travel so o! — ( Make sure you stay in touch with your father and mother as you're travelling.)
Related form
Synonym
Translation
- English: contact, phone