phone

Naija

Alternative form

Etymology

From :English phone

Pronunciation

  • fôn

Play Play

Noun

  1. Wetin dem dey use make call.
    • Since she start to dey use phone, na im we no dey hear word.  — (Ever since she bought a phone, she has become a nuisance.)
    • Di man dey use im phone take call im family for obodo oyibo.  — (The man uses his phone to call his family abroad.)
    • E lock im phone make im wife for no fit read im message dem.  — (He locked his phone so his wife won't be able to read his messages.)
  2. Wetin dem dey use send text or mail.
    • Dem send am text for phone.  — (They sent him a text through his phone.)
    • When dem sack am, na phone dem use take send am message, dem no call am face to face.  — (When he was sacked, he was sent a dismissal text sent to his phone, not physical.)

Related form

Translation

  • English: telephone

Verb

  • Make person dey use someting call anoder person.
  • I wan go phone my sister wey dey Lagos.  — (I want to phone my sister who stays in Lagos.)
Make you dey phone your papa and mama as you dey travel so o!  — ( Make sure you stay in touch with your father and mother as you're travelling.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: contact, phone