Difference between revisions of "line"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''line'' ===Pronunciation=== * laɪ̑n <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Wetin pers...")
 
 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''line''
 
From: English ''line''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* laɪ̑n
+
* laɪ̂n
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-line.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-line.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin person dey tell anoder person someting wey go make [[am]] get someting from di person.
+
# Wetin dey happen wey be sey  person dey tell anoder person someting wey go make am get someting from di person.
#:* {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Make I give oga '''line''' sey make e pay me half salary.|(I want to convince the boss to pay me half of my salary.)}}
#When person dey runz man/woman dey [[toast]] am sey make dem de.
+
# Wetin dey happen wey be sey  person dey runs  man/woman dey toast am sey make dem dey.
#:* {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Di guy just dey give di woman '''line''' since she no even look im side.|(The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[scope]], [[toaste]]
+
* [[scope]], [[toast]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''woo'', ''convince''
+
* English: ''woo'', ''to convince''

Latest revision as of 17:52, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English line

Pronunciation

  • laɪ̂n

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey person dey tell anoder person someting wey go make am get someting from di person.
    • Make I give oga line sey make e pay me half salary.  — (I want to convince the boss to pay me half of my salary.)
  2. Wetin dey happen wey be sey person dey runs man/woman dey toast am sey make dem dey.
    • Di guy just dey give di woman line since she no even look im side.  — (The man has been trying to woo the lady since but she paid him no mind.)

Synonym

Translation

  • English: woo, to convince