Difference between revisions of "santana"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknow'' ===Pronunciation=== * sàntánà <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Cassava wey...")
 
 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknow''
+
From: ''unknown''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* sàntánà
 
* sàntánà
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-santana.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-santana.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
+
* Swallow wey de dey make with cassava. / Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
#:* {{ux|dv| '''Santana''' with egusi soup I chop.|(NSC_2021, I ate fufu and melon soup.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Santana''' with egusi soup na im I chop.|(I ate fufu and melon soup.)}}
#:* {{ux|dv|Even '''santana''' don dey expensive as garri don dey expensive.|(NSC_2021, Even fufu is expensive as garri became expensive.)}}
+
:* {{ux|dv|Even '''santana''' don dey expensive as garri don dey expensive.|(Even fufu is expensive as garri became expensive.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[fufu]], [[akpu]]
 
* [[fufu]], [[akpu]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''a processed powdery cassava eaten with soup''
 
* English: ''a processed powdery cassava eaten with soup''

Latest revision as of 14:36, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sàntánà

Play Play

Noun

  • Swallow wey de dey make with cassava. / Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
  • Santana with egusi soup na im I chop.  — (I ate fufu and melon soup.)
  • Even santana don dey expensive as garri don dey expensive.  — (Even fufu is expensive as garri became expensive.)

Synonym

Translation

  • English: a processed powdery cassava eaten with soup