fufu

Naija

Etymology

From: Yoruba fufu

Pronunciation

  • fùfú

Play Play

Noun

  • swallow wey dem dey use cassava make. some people dey call am akpu.
  • I like fufu.  — (Egbokhare _2020, I like eating fufu.)
  • I no go ever fit stop to chop fufu lailai.  — (I can never stop eating fufu.)
  • Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop fufu.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.))
  • And dis kind of soup wey I dey talk about, you fit eat am with pounded yam, you fit eat am with fufu, you fit eat am with eh... even your semo sef.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__39, And you can eat this kind of sauce I'm talking about with pounded yam, you can eat it with fufu, you can eat it with uh... even your semovita.)


Synonyms

Translations

  • English: A processed powdery cassava eaten with soup.