Difference between revisions of "lock up"
(→Verb) |
|||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English ''lock'' and | + | From: English ''lock'' and ''up'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *lɔ́k ɔ̂p |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-lock up.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-lock up.m.ogg</sm2> |
− | ===Verb | + | ===Verb=== |
− | + | #Make person keep quiet. | |
− | #:* {{ux|dv| As I been ask you wey you no answer me, na im make me '''lock up'''. I no wan force you talk. |( | + | #:* {{ux|dv| As I been ask you wey you no answer me, na im make me '''lock up'''. I no wan force you talk. |(When I asked you and you didn’t give me a reply, I kept quiet and decided not to bother you about it again. I have no intention of forcing you to talk.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Guy '''lock up'''! Na man you be. No dey too talk. |( | + | #:* {{ux|dv| Guy '''lock up'''! Na man you be. No dey too talk. |(Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)}} |
− | + | # Make person bone carry face comot for matter or something. | |
− | #:* {{ux|dv| She know say wetin she do no good but as for me I don '''lock up''' as she beg me. |( | + | #:* {{ux|dv| She know say wetin she do no good but as for me I don '''lock up''' as she beg me. |(She knew she was wrong but I have forgiven her since she apologized.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | + | * [[up]] | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[bone]] | + | * [[bone]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | *English: | + | * English: ''forgive, to stay mute, to keep one’s cool'' |
Latest revision as of 18:25, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English lock and up
Pronunciation
- lɔ́k ɔ̂p
Verb
- Make person keep quiet.
- As I been ask you wey you no answer me, na im make me lock up. I no wan force you talk. — (When I asked you and you didn’t give me a reply, I kept quiet and decided not to bother you about it again. I have no intention of forcing you to talk.)
- Guy lock up! Na man you be. No dey too talk. — (Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)
- Make person bone carry face comot for matter or something.
- She know say wetin she do no good but as for me I don lock up as she beg me. — (She knew she was wrong but I have forgiven her since she apologized.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: forgive, to stay mute, to keep one’s cool