Difference between revisions of "bangle"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ‘’bangle’’ ===Pronunciation=== * báŋgù <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun===...") |
(→Noun) |
||
| (5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: English | + | From: English ''bangle'' |
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* báŋgù | * báŋgù | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-bangle.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-bangle.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | #Na iron wey de dey use hold person two hands together | + | #Na iron wey de dey use hold person two hands together when dey gbab am make e no fit fight people wey come arrest am. |
| − | #:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] don | + | #:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] don wear am '''bangle''' for im hand.|(NSC_2021, The policeman put handcuff on him.)}} |
| − | #Round round | + | #Round round ting wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or copper take do am. |
#:* {{ux|dv| I dey like to dey wear '''bangle''' wey de take original gold do. |( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)}} | #:* {{ux|dv| I dey like to dey wear '''bangle''' wey de take original gold do. |( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''handcuff, bangle'' | English: ''handcuff, bangle'' | ||
Latest revision as of 15:01, 24 March 2022
Naija
Etymology
From: English bangle
Pronunciation
- báŋgù
Noun
- Na iron wey de dey use hold person two hands together when dey gbab am make e no fit fight people wey come arrest am.
- Ekelebe don wear am bangle for im hand. — (NSC_2021, The policeman put handcuff on him.)
- Round round ting wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or copper take do am.
- I dey like to dey wear bangle wey de take original gold do. — ( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)
Translation
English: handcuff, bangle