bangle

Naija

Etymology

From: English bangle

Pronunciation

  • báŋgù

Play Play

Noun

  1. Na iron wey de dey use hold person two hands together when dey gbab am make e no fit fight people wey come arrest am.
    • Ekelebe don wear am bangle for im hand.  — (NSC_2021, The policeman put handcuff on him.)
  2. Round round ting wey de dey wear for hand or leg wey de dey use rubber, gold or copper take do am.
    • I dey like to dey wear bangle wey de take original gold do.  — ( NSC_2021, I love to wear bangles made from real gold.)

Translation

English: handcuff, bangle