Difference between revisions of "boss"
(→Naija) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
====Vocative==== | ====Vocative==== | ||
* Person guy wey e dey respect well well. | * Person guy wey e dey respect well well. | ||
| − | :*{{ux|dv|'''Boss''', twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o.|( | + | :*{{ux|dv|'''Boss''', twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o.|(Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)}} |
| − | :*{{ux|dv|'''Boss''', abeg make we see two bottles for your hand o. | ( | + | :*{{ux|dv|'''Boss''', abeg make we see two bottles for your hand o. | (Bro, can you please buy me two bottles of beer. )}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
*English: ''a respected buddy'' | *English: ''a respected buddy'' | ||
Latest revision as of 11:56, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English boss
Pronunciation
- bɔ̂s
Vocative
- Person guy wey e dey respect well well.
- Boss, twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o. — (Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)
- Boss, abeg make we see two bottles for your hand o. — (Bro, can you please buy me two bottles of beer. )
Translation
- English: a respected buddy