Difference between revisions of "enter eye"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
−
* Make e dey do person like sey make e get something wey pass im power or wey no be im own.
+
* Make e dey do person like sey make e get wetin no be im own.
−
:* {{ux|dv| Dat ice cream wey dat [[pikin]] dey lick dey '''enter eye'''. |( NSC-2021, I desire to have a taste of that little boys ice cream.)}}
+
:* {{ux|dv| No dey allow anoder man wife dey '''enter eye''' o! If you no want wahala. |(Do not covet another man’s wife if you do not want problems.)}}
−
:* {{ux|dv| No dey allow anoder man wife dey '''enter eye''' o! If you no want wahala. |(NSC_2021, Do not covet another man’s wife if you do not want problems.)}}
+
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[eye]], [[enter]]
 
* [[eye]], [[enter]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''covet, to desire''
 
English: ''covet, to desire''

Latest revision as of 08:34, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English enter and eye

Pronunciation

  • ɛ́ntá áì

Play Play

Verb phrase

  • Make e dey do person like sey make e get wetin no be im own.
  • No dey allow anoder man wife dey enter eye o! If you no want wahala.  — (Do not covet another man’s wife if you do not want problems.)

Related forms

Translation

English: covet, to desire