Difference between revisions of "bet"

 
(7 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''bet''
 
From: English ''bet''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* bɛ̀t
+
* bɛ̂t
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-bet.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bet.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bet.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-bet.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
+
* When person put money or someting  sey someting go happen or e no go happen.
−
:* {{ux|dv| I dey tell you say na '''bet''' your papa dey use all im money do.|(NSC_2021, Itold you your father spends all his money on gambling.)}}
+
:* {{ux|dv| I dey tell you say na '''bet''' your papa dey use all im money do.|( I told you your father spends all his money on gambling.)}}
−
:* {{ux|dv|Na'''bet''' dem dey bet for here.|(NSC_2021, This place is a betting house/site.)}}
+
:* {{ux|dv|Na '''bet''' dem dey bet for here.|(This place is a betting house/site.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 16: Line 17:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
* Make person dey use money to play lottery to get more money.
+
* Make person put money or someting  sey someting go happen or e no go happen.
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Young young boys of dis generation no sabi pass to dey '''bet'''.|(NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)}}
−
#
+
:* {{ux|dv| We '''bet''' sey Chelsea go beat Barca.|(NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)}}
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
−
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''bet''
 
* English: ''bet''

Latest revision as of 12:49, 27 February 2024

Naija

Etymology

From: English bet

Pronunciation

  • bɛ̂t

Play Play

Noun

  • When person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
  • I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do.  — ( I told you your father spends all his money on gambling.)
  • Na bet dem dey bet for here.  — (This place is a betting house/site.)

Translations

  • English: bet, gamble

Verb

  • Make person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
  • Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet.  — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
  • We bet sey Chelsea go beat Barca.  — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)

Translations

  • English: bet