Difference between revisions of "mary amaka"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Di English name ''Mary'' and di Igbo name ''Amaka'' ===Pronunciation=== * mèrí àmáká <sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mary...") |
(→Naija) |
||
| (8 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mary amaka.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mary amaka.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mary amaka.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | # Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]]. | ||
| + | #:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|(You are wearing this oversized cloth again.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)}} | ||
| + | # Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion. | ||
| + | #:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(You look like an old-fashioned lady.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| If you see di '''mary amaka''' wey my ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}} | ||
| + | |||
| + | ===Translation=== | ||
| + | * English: ''old fashioned, modest prude'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | * Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show. | |
| − | + | :* {{ux|dv| No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy '''mary amaka''' gown sey na cloth you buy.|(It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)}} | |
| − | + | ====Synonym==== | |
| − | + | [[papadashme]] | |
| − | + | ||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''old-fashioned'', oversized'' |
Latest revision as of 16:56, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka
Pronunciation
- mèrí àmáká
Noun
- Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body.
- You don go wear dis your mary amaka again. — (You are wearing this oversized cloth again.)
- I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel. — (I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)
- Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
- See you like one mary amaka. — (You look like an old-fashioned lady.)
- If you see di mary amaka wey my ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock. — (If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)
Translation
- English: old fashioned, modest prude
Adjective
- Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show.
- No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy mary amaka gown sey na cloth you buy. — (It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)
Synonym
Translations
- English: old-fashioned, oversized