Difference between revisions of "garage"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''garage'' ===Pronunciation=== gárâd͡ʒ <sm2>Pcm-ng-garage.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-garage.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Place where pe...")
 
 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-garage.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-garage.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-garage.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-garage.m.ogg</sm2>
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Place where people dey enter motor if de want travel.
 
* Place where people dey enter motor if de want travel.
−
:* {{ux|dv| Enter motor for legit '''garage''' because dose [[agbero]] fit gbab you if you if you go dey do like [[JJC]] |(NSC_2021, Board a bus from a proper motor park because those touts may attempt to extort from you.)}}
+
:* {{ux|dv| Enter motor for legit '''garage''' because dose [[agbero]] fit gbab you if you if you go dey do like [[JJC]] |(Board a bus from a proper motor park because those touts may attempt to extort from you.)}}
 
:* {{ux|dv| Which '''garage''' una dey [[load]]? |(NSC_2021, Which motor park do you pick passengers from?)}}
 
:* {{ux|dv| Which '''garage''' una dey [[load]]? |(NSC_2021, Which motor park do you pick passengers from?)}}
−
:* {{ux|dv| E no get wetin you want buy wey you no go see for park. You even fit see pot buy. |(NSC_2021, You'll  find whatever you want to you want to buy at the motor park. You may even see a pot to buy.)}}
+
:* {{ux|dv| E no get wetin you want buy wey you no go see for park. You even fit see pot buy. |(You'll  find whatever you want to buy at the motor park. You may even see a pot to buy.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[park]]
 
* [[park]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''Motor park''
 
* English: ''Motor park''

Latest revision as of 12:09, 31 May 2023

Naija

Etymology

  • From: English garage

Pronunciation

gárâd͡ʒ Play Play

Noun

  • Place where people dey enter motor if de want travel.
  • Enter motor for legit garage because dose agbero fit gbab you if you if you go dey do like JJC  — (Board a bus from a proper motor park because those touts may attempt to extort from you.)
  • Which garage una dey load?  — (NSC_2021, Which motor park do you pick passengers from?)
  • E no get wetin you want buy wey you no go see for park. You even fit see pot buy.  — (You'll find whatever you want to buy at the motor park. You may even see a pot to buy.)

Synonym

Translation

  • English: Motor park