Difference between revisions of "miss"
(→Verb) |
|||
| (7 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
* From: English ''miss'' | * From: English ''miss'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | mɪ̂s | + | * mɪ̂s |
<sm2>Pcm-ng-miss.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-miss.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-miss.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-miss.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | # Make someting/person wey dey no con dey again. | |
| − | # Make someting/person wey dey no con dey again | + | #:* {{ux|dv| Wetin make am dey shout be sey im pikin '''miss''' |(She is shouting because her child is missing.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Wetin make am dey shout be sey im pikin '''miss''' |( | + | #:* {{ux|dv| Shey dat guy just '''miss''' abi sand dey my eye? |(Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)}} |
| − | #:* {{ux|dv| No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just '''miss'''. |( | + | #:* {{ux|dv| No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just '''miss'''. |(Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)}} |
| − | + | # Make person want dey with person wey no dey di same place wit am. | |
| − | + | #:* {{ux|dv| You dey '''miss''' your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! |(You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)}} | |
| − | # Make person want dey with person wey no dey. | ||
| − | #:* {{ux|dv| You dey '''miss''' your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! |( | ||
# Make person no see person want see. | # Make person no see person want see. | ||
| − | #:* {{ux|dv| You dey waste time, you go '''miss''' am. Make we bet! |( | + | #:* {{ux|dv| You dey waste time, you go '''miss''' am. Make we bet! |(You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)}} |
=====Synonym===== | =====Synonym===== | ||
[[loss]] | [[loss]] | ||
| − | ====Antonym==== | + | =====Antonym===== |
[[see]] | [[see]] | ||
| − | ====Translation==== | + | |
| + | =====Translation===== | ||
* English: ''missing'', ''lost'', ''disappear'', ''miss'' | * English: ''missing'', ''lost'', ''disappear'', ''miss'' | ||
Latest revision as of 15:03, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English miss
Pronunciation
- mɪ̂s
Verb
- Make someting/person wey dey no con dey again.
- Wetin make am dey shout be sey im pikin miss — (She is shouting because her child is missing.)
- Shey dat guy just miss abi sand dey my eye? — (Didn't that man just disappear? Or is there sand in my eye?)
- No comot eye for where your car dey, for dis area e fit just miss. — (Don't take your eyes off where your car is parked, in this area it could get missing.)
- Make person want dey with person wey no dey di same place wit am.
- You dey miss your wife abi? Dey dere form boss, call am jor! — (You are missing your wife, right? You are acting tough, call her already!)
- Make person no see person want see.
- You dey waste time, you go miss am. Make we bet! — (You are wasting time. You'll miss him. Let's bet.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: missing, lost, disappear, miss