Difference between revisions of "borntroway"
(→Noun) |
|||
| (2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Pikin wey im mama | + | * Pikin wey im mama born finish con leave am run. |
| − | :* {{ux|dv|You be ''' | + | :* {{ux|dv|You be '''borntroway'''. |(You are an abandoned baby.)}} |
| − | :* {{ux|dv| E no get who no fit make am for dis life, even person wey be ''' | + | :* {{ux|dv| E no get who no fit make am for dis life, even person wey be '''borntroway''', e fit still [[hammer]]. |(Anyone can become a success. Even an abandoned child can still be successful.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''an abandoned baby'', ''a motherless baby'' | + | * English: ''an abandoned baby'', ''a motherless baby'' |
Latest revision as of 15:54, 30 April 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: English born, throw and away
Pronunciation
- bɔ́ntròwê
Noun
- Pikin wey im mama born finish con leave am run.
- You be borntroway. — (You are an abandoned baby.)
- E no get who no fit make am for dis life, even person wey be borntroway, e fit still hammer. — (Anyone can become a success. Even an abandoned child can still be successful.)
Translations
- English: an abandoned baby, a motherless baby