Difference between revisions of "chiefo"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Person wey e be oga of oga dem.
+
# Hailing word for person wey be oga for area or community
−
:*{{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we have not been served likely because we are not in that class, let us just settle for spirit.)}}
+
#:* {{ux|dv| Twale for '''cheifo'''. | (Greetings to the chief!)}}
−
:*{{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}}
+
# Person wey e be oga of oga dem.
−
 
+
#:* {{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)}}
−
===Vocative===
+
#:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}}
−
* Person wey e be oga for kegite club.
+
# Person wey e be oga for kegite club.
−
:*{{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (NSC_2021, My Leader, I pay you homage.)}}
+
#:*{{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (My Leader, I pay you homage.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
Line 23: Line 23:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
−
English : ''kingpin''
+
English : ''kingpin, kegite leader''

Latest revision as of 09:00, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English chief and suffix o

Pronunciation

  • t͡ʃèfô

Play Play

Noun

  1. Hailing word for person wey be oga for area or community
    • Twale for cheifo.  —  (Greetings to the chief!)
  2. Person wey e be oga of oga dem.
    • Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater.  — (Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)
    • No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am.  — (Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
  3. Person wey e be oga for kegite club.
    • Chiefo! I loyal.  —  (My Leader, I pay you homage.)

Synonym

boss, bozz,

Antonym

boy, boyboy

Translation

English : kingpin, kegite leader