Difference between revisions of "k leg"
(→Noun) |
|||
| (7 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 5: | Line 5: | ||
From English: ''knock knees'' | From English: ''knock knees'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * kèlɛ̂g | |
<sm2>Pcm-ng-K-leg.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-K-leg.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-kleg | + | <sm2>Pcm-ng-kleg.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef. | # Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef. | ||
| − | #:* {{ux|dv|She get '''k | + | #:* {{ux|dv|She get '''k leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |( | + | #:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |(It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)}} |
| − | # | + | # When matter con change comot for di way wey person tink and plan am. |
| − | #:* {{ux|dv|Di matter get '''k | + | #:* {{ux|dv|Di matter get '''k leg'''. |(The issue is complicated)}} |
| − | #:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get k | + | #:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get '''k leg''' |(The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[bend bend]] | [[bend bend]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''knock knees'', ''complicated'' | English: ''knock knees'', ''complicated'' | ||
Latest revision as of 08:40, 5 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: knock knees
Pronunciation
- kèlɛ̂g
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
- When matter con change comot for di way wey person tink and plan am.
- Di matter get k leg. — (The issue is complicated)
- levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k leg — (The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)
Synonym
Translation
English: knock knees, complicated