Difference between revisions of "waffi"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Name of Place for Nigeria | # Name of Place for Nigeria | ||
| − | #:* {{ux|dv| If sey na '''Waffi''' you true true stay, you no go dey dodge dey talk. |( | + | #:* {{ux|dv| If sey na '''Waffi''' you true true stay, you no go dey dodge dey talk. |(If you really grew up in Warri, you won't be timid.)}} |
# Di way wey de dey take speak for Warri. | # Di way wey de dey take speak for Warri. | ||
| − | #:* {{ux|dv| '''Waffi''' na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person.|( | + | #:* {{ux|dv| '''Waffi''' na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person.|(The special way of speaking in Warri is the surest way to know who is really from Warri.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| If you ask anybody de go tell you sey '''waffi''' sweet pass. |( | + | #:* {{ux|dv| If you ask anybody de go tell you sey '''waffi''' sweet pass. |(If you ask anyone, they'll tell you that the Warri way of speaking is most pleasant to listen to.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
*[[saffi]] | *[[saffi]] | ||
Latest revision as of 17:50, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English Warri name of place for Nigeria.
Pronunciation
Noun
- Name of Place for Nigeria
- If sey na Waffi you true true stay, you no go dey dodge dey talk. — (If you really grew up in Warri, you won't be timid.)
- Di way wey de dey take speak for Warri.
- Waffi na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person. — (The special way of speaking in Warri is the surest way to know who is really from Warri.)
- If you ask anybody de go tell you sey waffi sweet pass. — (If you ask anyone, they'll tell you that the Warri way of speaking is most pleasant to listen to.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: Special way of speaking Naija in Warri, Warri