Difference between revisions of "shu"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * shuu ===Etymology=== * From: ''unknown'' ===Pronunciation=== t͡ʃǔ <sm2>Pcm-ng-shu.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shu.m.ogg</sm2> ===Interje...") |
|||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
| − | * [[shuu]] | + | * [[shuu]], [[shuo]] |
| + | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: ''unknown'' | * From: ''unknown'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | ʃǔ | |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-shu.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shu.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shu.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shu.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
| − | * Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am | + | * Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am. |
| − | :* {{ux|dv| Di guy say di dog no dey bite. '''Shu'''? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. |( | + | :* {{ux|dv| Di guy say di dog no dey bite. '''Shu'''? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. |(The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)}} |
| − | :* {{ux|dv| [[Oga]] dey talk you dey talk, '''shu'''? You no dey fear again o. |( | + | :* {{ux|dv| [[Oga]] dey talk you dey talk, '''shu'''? You no dey fear again o. |(The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''really?'' ''wow'' | + | * English: ''really?'' ''wow'' |
Latest revision as of 16:24, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
ʃǔ
Interjection
- Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am.
- Di guy say di dog no dey bite. Shu? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. — (The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)
- Oga dey talk you dey talk, shu? You no dey fear again o. — (The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)
Translation
- English: really? wow