Difference between revisions of "bobo"
(→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
# Young man wey still dey grow | # Young man wey still dey grow | ||
| − | #: {{ux|dv|Di '''bobo''' fine. |( | + | #: {{ux|dv|Di '''bobo''' fine. |(The young man is handsome.)}} |
# Name wey de dey call man wey babe dey like. | # Name wey de dey call man wey babe dey like. | ||
| − | #: {{ux|dv|Dat your '''bobo''' make sense o! |( | + | #: {{ux|dv|Dat your '''bobo''' make sense o! |(Your boyfriend is nice.)}} |
=====Related forms===== | =====Related forms===== | ||
[[bobonice]] | [[bobonice]] | ||
Latest revision as of 13:02, 27 February 2024
Naija
Etymology1
From: unknown
Pronunciation1
- bɔ̀bɔ́
Noun
- Young man wey still dey grow
- Di bobo fine. — (The young man is handsome.)
- Name wey de dey call man wey babe dey like.
- Dat your bobo make sense o! — (Your boyfriend is nice.)
Related forms
Synonyms
- English: lover, fiancé, boyfriend
Translations
- English: young man
Etymology2
From: unknown
Alternative Form
Pronunciation2
bóbò
Verb
- Make person dey lie give person.
- Which kind talk be dat sey you fit come or you fit no come? No dey bobo me jor! Clear me make I know as tings dey be. — (NSC_2021, What do you mean by you may come or you may not come? Tell me the truth and stop playing games with me.)
- Because person wear suit wear eyeglass dey speak supri supri you con feel sey e no go sabi bobo person? E go do you like film. Dey watch. — (NSC_2021, Just because a person is putting on a suit, glasses and speaks good English you feel they can't deceive you? You'll be shocked. You'll see.)
Translation
- English: lie, deceive