Difference between revisions of "begybegy"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created blank page) |
|||
| (11 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
| + | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative forms=== | ||
| + | * [[begy begy]] | ||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | From Naija: beg | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | bɛ̀gɪ̀bɛ́gɪ́ | ||
| + | |||
| + | <sm2>Pcm-ng-begybegy.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-begybegy.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | * Person wey be sey e dey beg someting [[well well]]. | ||
| + | :* {{ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be '''begybegy''' | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na '''begybegy''' dey worry you or you just be [[winchi]]. | (NSC_2020, You have some money in your wallet, and you are still asking people to buy drinks for you; I don't know if you are a beggar or you are just a wizard.)}} | ||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[longatrot]] | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''beggar'' | ||
Latest revision as of 17:36, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From Naija: beg
Pronunciation
bɛ̀gɪ̀bɛ́gɪ́
Adjective
- Person wey be sey e dey beg someting well well.
- Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy — (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)
- You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na begybegy dey worry you or you just be winchi. — (NSC_2020, You have some money in your wallet, and you are still asking people to buy drinks for you; I don't know if you are a beggar or you are just a wizard.)
Synonyms
Translations
- English: beggar