winchi

Naija

Etymology

  • From English: witch

Pronunciation

  • wɪ̀ntʃí

Play Play

Noun

  1. As de dey do wey be sey de dey use juju power wey dey use am dey do oder people wickedness.
    • As you don grow reach you still believe sey winchi dey work? If e dey work why de never fit dey use am dey miss enter jand?  — (As old as your are you still believe that witchcraft is real? If it works why can't people use it to make themselves disappear here and appear abroad?)
    • Even if your papa and mama dem be winch, no tink sey una winchi go work for my side o, If una turn to lizard come my side my dog go chop chop una.  — (ven if your father is a wizard and your mother is a witch, don't think you can do anything to me. If you transform into lizards, my dogs will eat you.)
  2. As person dey do wey be sey e sabi find trouble.
    • You no dey tire for dis your winchi abi e get as e dey sweet you sey you dey cause wahala?  — (Don't you get tired of being troublesome? Or do you get some pleasure from causing problems?)
    • Once e enter di place im and everybody go begin get kwanta, dat na winchi naw.  — (Once he comes in, he takes up issues with people, that's troublesomeness.)

Related forms

winch

Translation

  • English: witchcraft, troublesome