Difference between revisions of "chain"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # [[ | + | # [[join join]] iron wey dem take de lock someting. |
#:*{{ux|dv|Na '''chain''' de chain us.|(NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)}} | #:*{{ux|dv|Na '''chain''' de chain us.|(NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)}} | ||
#:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}} | #:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}} | ||
Line 15: | Line 15: | ||
#:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)}} | #:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)}} | ||
# Small [[join join]] iron wey person dey wear for neck. | # Small [[join join]] iron wey person dey wear for neck. | ||
− | #:*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|( | + | #:*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}} |
#Person family people. | #Person family people. | ||
#:*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}} | #:*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}} | ||
Line 24: | Line 24: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person take join join iron hold someting. | # Make person take join join iron hold someting. | ||
− | #:*{{ux|dv|Na here I '''chain''' my bicycle naw. See di chain for ground!|( | + | #:*{{ux|dv|Na here I '''chain''' my bicycle naw. See di chain for ground!|(This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)}} |
# Make person get habit or someting wey e no fit comot from. | # Make person get habit or someting wey e no fit comot from. | ||
− | #:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|( | + | #:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(At this rate, you will become addicted to alcohol.)}} |
− | #:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|( | + | #:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 20:17, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English chain
Pronunciation
- tʃên
Noun
- join join iron wey dem take de lock someting.
- Na chain de chain us. — (NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)
- But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg. — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
- Group wey de part of someting.
- Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot. — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
- Small join join iron wey person dey wear for neck.
- I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo! — (I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
- Person family people.
- Na long chain na im I get na. — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)
Translations
- English: Chain, Group, Necklace, Family
Verb
- Make person take join join iron hold someting.
- Na here I chain my bicycle naw. See di chain for ground! — (This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)
- Make person get habit or someting wey e no fit comot from.
- As e de go, no let shack chain your life o. — (At this rate, you will become addicted to alcohol.)
- Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay. — (That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)
Synonyms
Translations
- English: to hold a vehicle, to become addicted