Difference between revisions of "chairmo"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Oga for place. | * Oga for place. | ||
− | :* {{ux|dv|'''Chairmo''' give us money. | | + | :* {{ux|dv|'''Chairmo''' give us money. |(The leader gave us money.)}} |
− | :* {{ux|dv|Di '''chairmo''' of di organisation suppose be person wey be Prof. |( | + | :* {{ux|dv|Di '''chairmo''' of di organisation suppose be person wey be Prof. |(The chairman of the organisation should be a Prof.)}} |
:* {{ux|dv|PDP '''chairmo''' for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. |(bbc_79960, Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)}} | :* {{ux|dv|PDP '''chairmo''' for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. |(bbc_79960, Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)}} | ||
Line 22: | Line 22: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Person wey wey too sabi someting about someting. | * Person wey wey too sabi someting about someting. | ||
− | :* {{ux|dv|For woman matter, na '''Chairmo''' | + | :* {{ux|dv|For woman matter, na '''Chairmo''' you be. |NSC_2020, You are very knowledgeable about women issues.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Okocha na '''chairmo''' for midfield dat year. If e hold ball like dis anyting fit sup. |Egbokhare_2020, Okocha was an excellent midfielder. If he has the ball, anything can happen.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[oga]] | [[oga]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''chairman'' | English: ''chairman'' |
Latest revision as of 20:19, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English chairman
Pronunciation
- tʃɛ́mô
Noun
- Oga for place.
- Chairmo give us money. — (The leader gave us money.)
- Di chairmo of di organisation suppose be person wey be Prof. — (The chairman of the organisation should be a Prof.)
- PDP chairmo for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. — (bbc_79960, Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)
Synonyms
Translations
- English: Chairperson
Adjective
- Person wey wey too sabi someting about someting.
- For woman matter, na Chairmo you be. — NSC_2020, You are very knowledgeable about women issues.)
- Okocha na chairmo for midfield dat year. If e hold ball like dis anyting fit sup. — Egbokhare_2020, Okocha was an excellent midfielder. If he has the ball, anything can happen.)
Synonyms
Translations
English: chairman