Difference between revisions of "koko"
(→Noun) |
|||
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: '' | + | From: Yoruba ''koko'' |
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
kókó | kókó | ||
| Line 10: | Line 11: | ||
* Wetin be sey na im be di matter wey dem dey talk. | * Wetin be sey na im be di matter wey dem dey talk. | ||
:* {{ux|dv| So diabetes no get cure at all. Na just to manage am na im be di koko of di matter. |(D_WAZL_06_Na-your-health_Complete_N, So diabetes does not have a cure. It is just be managed, that's the point.)}} | :* {{ux|dv| So diabetes no get cure at all. Na just to manage am na im be di koko of di matter. |(D_WAZL_06_Na-your-health_Complete_N, So diabetes does not have a cure. It is just be managed, that's the point.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| Di main '''koko''' be sey dat gate, de no go open am today. |( | + | :* {{ux|dv| Di main '''koko''' be sey dat gate, de no go open am today. |(The issue is that that gate won't be opened today.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 14:32, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba koko
Pronunciation
kókó
Noun
- Wetin be sey na im be di matter wey dem dey talk.
- So diabetes no get cure at all. Na just to manage am na im be di koko of di matter. — (D_WAZL_06_Na-your-health_Complete_N, So diabetes does not have a cure. It is just be managed, that's the point.)
- Di main koko be sey dat gate, de no go open am today. — (The issue is that that gate won't be opened today.)
Related forms
Translation
English: matter, highlight, point