Difference between revisions of "shu"

 
Line 13: Line 13:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
* Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am.  
 
* Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am.  
:* {{ux|dv| Di guy say di dog no dey bite. '''Shu'''? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. |(NSC_2021, The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)}}
+
:* {{ux|dv| Di guy say di dog no dey bite. '''Shu'''? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. |(The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)}}
:* {{ux|dv| [[Oga]] dey talk you dey talk, '''shu'''? You no dey fear again o. |(NSC_2021, The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)}}
+
:* {{ux|dv| [[Oga]] dey talk you dey talk, '''shu'''? You no dey fear again o. |(The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''really?'' ''wow''
 
* English: ''really?'' ''wow''

Latest revision as of 18:24, 5 June 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ʃǔ

Play Play

Interjection

  • Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am.
  • Di guy say di dog no dey bite. Shu? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road.  — (The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)
  • Oga dey talk you dey talk, shu? You no dey fear again o.  — (The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)

Translation

  • English: really? wow