Difference between revisions of "tfare"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Money wey person dey hold for hand wey e go use pay for transport go somewhere. | * Money wey person dey hold for hand wey e go use pay for transport go somewhere. | ||
| − | :* {{ux|dv| If you no give me '''tfare''', I no dey come your side.|( | + | :* {{ux|dv| If you no give me '''tfare''', I no dey come your side.|(If you don't give me transportation fare, I won't be coming to your place.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Dem don steal my '''tfare''' for my bag.|( | + | :* {{ux|dv| Dem don steal my '''tfare''' for my bag.|(Someone stole my fare from my bag.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[transport money]], [[transport]] | * [[transport money]], [[transport]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''fare'' | * English: ''fare'' | ||
Latest revision as of 17:07, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English transport and fare
Pronunciation
- tɪ́:fɛ̀
Noun
- Money wey person dey hold for hand wey e go use pay for transport go somewhere.
- If you no give me tfare, I no dey come your side. — (If you don't give me transportation fare, I won't be coming to your place.)
- Dem don steal my tfare for my bag. — (Someone stole my fare from my bag.)
Synonym
Translation
- English: fare