Difference between revisions of "wazupian"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey no be oyibo but wey sabi to dey yarn like sey e be oyibo. | * Person wey no be oyibo but wey sabi to dey yarn like sey e be oyibo. | ||
| − | :* {{ux|dv|Dat your '''wazupian''' don come ask of you.|( | + | :* {{ux|dv|Dat your '''wazupian''' don come ask of you.|(That your faux foreigner came to ask of you.)}} |
| − | :* {{ux|dv| No come dey do '''wazupian''' for our side o.|( | + | :* {{ux|dv| No come dey do '''wazupian''' for our side o.|(You dare not speak with a fake foreign accent when you come here.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 18:12, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English what’s up
Pronunciation
- wɔ̀zɔ́pɪȃn
Noun
- Person wey no be oyibo but wey sabi to dey yarn like sey e be oyibo.
- Dat your wazupian don come ask of you. — (That your faux foreigner came to ask of you.)
- No come dey do wazupian for our side o. — (You dare not speak with a fake foreign accent when you come here.)
Related forms
Translations
- English: someone who speaks with a foreign accent