wazupian

Naija

Etymology

From: English what’s up

Pronunciation

  • wɔ̀zɔ́pɪȃn

Play Play

Noun

  • Person wey no be oyibo but wey sabi to dey yarn like sey e be oyibo.
  • Dat your wazupian don come ask of you.  — (That your faux foreigner came to ask of you.)
  • No come dey do wazupian for our side o.  — (You dare not speak with a fake foreign accent when you come here.)

Related forms

Translations

  • English: someone who speaks with a foreign accent