Difference between revisions of "protest"
(→Verb) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 15: | Line 15: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* [[We no go gree]] level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop [[matter]] wey [[pepper]] dem sotay de go con carry am put for [[head]]. | * [[We no go gree]] level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop [[matter]] wey [[pepper]] dem sotay de go con carry am put for [[head]]. | ||
− | :*{{ux|dv|Di '''protest''' for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! |( | + | :*{{ux|dv|Di '''protest''' for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! |(The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 24: | Line 24: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Sey person or people blood begin hot ontop [[matter]] and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels. | Sey person or people blood begin hot ontop [[matter]] and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels. | ||
− | :*{{ux|dv|As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na '''protest''' both for street and ontop social media.|( | + | :*{{ux|dv|As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na '''protest''' both for street and ontop social media.|(Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 10:49, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English protest
Pronunciation1
- pròtês
Pronunciation2
prótês
Noun
- We no go gree level wey person or people dey do onto sey deir blood dey hot ontop matter wey pepper dem sotay de go con carry am put for head.
- Di protest for Lagos and oder place for Naija make government ban SARS no be here o! — (The EndSars protest in Lagos and other states in Nigeria was really very serious!)
Synonyms
Translation
- English: protest
Verb
Sey person or people blood begin hot ontop matter and di vex push dem enter street make de begin do we no gree levels.
- As e come be now, if small ting happen wey people no like di next ting na protest both for street and ontop social media. — (Nowadays, people protest without hesitation even on minor issues by taking to the streets or social media.)
Synonym
Translation
- English: protest