Difference between revisions of "bearbear"
(→Noun) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bjɛ̀bjɛ́ |
<sm2>Pcm-ng-bearbear.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bearbear.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bearbear.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bearbear.m.ogg</sm2> |
Latest revision as of 18:20, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English beard
Pronunciation
- bjɛ̀bjɛ́
Noun
- Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
- I dey keep my bearbear make I for resemble Soyinka. — (I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- Your bearbear dey worry you. — (Your beards are making you think more of yourself than you should.)
Translations
- English: beard.