bearbear

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English beard

Pronunciation

  • bjɛ̀bjɛ́

Play Play

Noun

  • Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
  • I dey keep my bearbear make I for resemble Soyinka.  — (I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
  • Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (You are being impetuous because you have grown a goatee.)
  • Your bearbear dey worry you.  — (Your beards are making you think more of yourself than you should.)

Translations

  • English: beard.