Difference between revisions of "borrowpose"
(→Noun) |
|||
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |||
| Line 6: | Line 6: | ||
From: English ''borrow'' and ''pose'' | From: English ''borrow'' and ''pose'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * bòròpȏs |
<sm2>Pcm-ng-borrowpose.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-borrowpose.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-borrowpose.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-borrowpose.m.ogg</sm2> | ||
| Line 24: | Line 24: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey do yanga wit wetin no be im get. | * Make person dey do yanga wit wetin no be im get. | ||
| − | :* {{ux|dv| You go dey '''borrowpose''' dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? |( | + | :* {{ux|dv| You go dey '''borrowpose''' dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? |(You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)}} |
| − | :* {{ux|dv| You don use im car '''borrowpose''' tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? |( | + | :* {{ux|dv| You don use im car '''borrowpose''' tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? |(You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''showing off with people's properties'' | * English: ''showing off with people's properties'' | ||
Latest revision as of 16:54, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English borrow and pose
Pronunciation
- bòròpȏs
Noun
- Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
- No carry my car do borrowpose for di party wey you dey go so. — (Do not use my car as showoff at that party you are attending.)
- Na only to dey do borrowpose you sabi. — (You are only good at showing off with other people's stuff.)
Related forms
Synonyms
Translation
- English: showing off with other people's properties
Verb
- Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
- You go dey borrowpose dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? — (You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)
- You don use im car borrowpose tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? — (You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)
Translation
- English: showing off with people's properties